[Audio]: Omah Lay – Temptations

Trendnotch
2 Min Read

Omah Lay Boy Alone

Omah Lay is Out with Another Latest Song Tagged “Temptations” Mp3 Download, This a Track From His Recent 2022 Album ‘Boy Alone’ Check Out this Song and Drop your Review About it Below.

Omah Lay is a Nigerian singer, songwriter, and record producer. He gained widespread recognition in early 2020 after his self-produced single, “Bad Influence“, went viral on social media.

Listen, Download & Enjoy

Download Temptations Mp3 By Omah Lay

Temptations Lyrics

“temptations”

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn’t for you
Wetin aboy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don’t even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

TAGGED:
Share this Article
adbanner