[Audio]: Zlatan Ft. Odumodublvck & Jeriq – Oganigwe

Trendnotch
2 Min Read
Sponsored Links

Zlatan

Zlatan (Zanku Records CEO) is Out With Another Hit Sound Tagged “Oganigwe” Mp3 Download, Featuring Odumodublvck & Jeriq, Check Out this Song and Drop your Review About it Below ASAP.

This Brand-New Song is Taken From his Excellent “Omo Ologo EP” Music Collection.

Listen, Download & Enjoy!!!

Download Oganigwe Mp3 By Zlatan Ft. Odumodublvck & Jeriq

DOWNLOAD MP3

Notable Lyrics (Oganigwe – Zlatan Ft. Odumodublvck & Jeriq)

Everybody follow me logo
Abobi put am for my body, I don blow
Tell dem say “Odumodu don show”
Zanku brought am back
Biko e don choke
Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way
Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way

Kuonbe jo, ah
Wetin man go do without [?]
E no easy to get friend like David Adeleke
E no go wan know wetin sup [?]
20k, 30k, e no dey to carry one babe
Dem be dey shine like halogen, we be likе candle light
I say “One day, e go bе”
There’s [?]
I keep quiet
Dey think say I no wise
E shock dem say na double [?] e show when I go [?]
Obi Cubana no get two head(Eh!)
The result, I steady dey give them (Eh!)
New debit alert every weekend (Eh!)
I sabi men wey wicked (Eh!)
[?] but man like to go
Cubana chief, him money too much
No let six pack reach show
If you no get, you get e show
(Cubana go to gym)
Kuonbe

Share this Article

adbanner