Zanku Records CEO Zlatan is Out With Another Great Vibe Tagged “Rara” Mp3 Download, Check Out this Song and Drop your Review About it Below ASAP.
This Brand-New Song is Taken From his Excellent “Omo Ologo EP” Music Collection.
Listen, Download & Enjoy!!!
Download Rara Mp3 By Zlatan
Notable Lyrics (Zlatan – Rara)
[Pre-Chorus]
Say wetin you want?
She say “She want love” (Kilowi?)
Love without money?
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me”
Ahn-ahn, ko da rara
She say “She want love” (What love?)
Love without money? (Money)
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me” (Je n mọ)
Ko da rara
[Chorus]
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi?